Oh No

Lyrics
[Intro] Baby oh no Baby oh no Come take my soul Hmmm [Verse 1] Would you love someone like me my girl? Wey no get any money but I go treat you well Oya bebe, would you love someone like me my girl? Wey no go give you problem but go fit solve your problems [Pre-Chorus] Hah, hold on tell me wetin I no go do for love Anything you tell me I go do full stop Biggie money, me I no fit do Oh no baby, just call anytime I dey available True love, no be my money we go dey prove No run baby why you wan dey do me so? Oh [Chorus] Baby oh no Baby oh no o oh Where you wan go? Come take my soul Baby oh no Baby oh no o oh Where you wan go? Come take my soul [Verse 2] Where the green light goes that's where my lady she go go She no go suffer for me o abi na loving she go chop And all the people they don't know that I've been waiting on the road I no know wetin do me o wey turn me to full mumu Oh yeah yeah I'm in trouble [Pre-Chorus] Hold on tell me wetin I no go do for love Anything you tell me I go do full stop Biggie money, me I no fit do Oh no baby, just call anytime I dey available True love, no be my money we go dey prove No run baby why you wan dey do me so? Oh [Chorus] Baby oh no Baby oh no o oh Where you wan go? Come take my soul Baby oh no Baby oh no o oh Where you wan go? Come take my soul
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Alpha P