One Life

Album cover art for "One Life" by Maleek Berry & Wizkid

Maleek Berry & Wizkid - Pop, Nigeria

One Life

0 Plays

View Album

Lyrics

[Intro: Wizkid, Maleek Berry, Wizkid and Maleek Berry] Berry, Berry killing this one Berry murder this, Berry 'pon this (Hey yaa) Berry, Berry Berry and Wizzy Maleek Berry yeah Whine on the beat, Wizzy baby yeah Aro oh, badman Go down [Chorus: Wizkid] See, I got one life to live So I go rock am, I go live am on the low, oh-oh (Ah) Moving every day, I no dey slow, oh-oh Killing the game 20 years we no dey go, oh-oh One life to live I get plenty gbedu and plenty dough, oh-oh Starboy, we no dey slow, oh-oh Killing the game every day, we no dey go, oh-oh [Verse 1: Wizkid] Man na real badman, no need to prove nothing Killin' every beat, we are here, e don tey Shebi na first streets wey I dey Wey I hustle for the pay, now God don bless my day Now I denge pose Girls dem love my koboko Guys say my music make dem dey choko Starboy takeover ,the street don dey kolo [Hook: Wizkid] My music giving them flavour, flavour See I gat the flavour, flavour See I dey scatter their brain Say I dey burst their brain Say when I enter the place Say I got flavour flavour See I dey giving them flavour, flavour See I dey scatter the place See I dey mash up the place Say I dey burst their brain [Chorus: Wizkid] See, I got one life to live So I go rock am, I go live am on the low, oh-oh (Ah) Moving every day, I no dey slow, oh-oh Killing the game 20 years we no dey go, oh-oh One life to live I get plenty gbedu and plenty dough, oh-oh Starboy, we no dey slow, oh-oh Killing the game every day, we no dey go, oh-oh [Verse 2: Wizkid] Every day, me I'm on the grind I say na money, me I just dey find I like to party, me I no dey fight Everyday, me I like to shine I get a couple girls wey go die for me And a couple girls wey no dey smile And the girls, dem dey steady die for me Dem dey tell me na me dem dey find [Hook: Wizkid] My music giving them flavour, flavour See I gat the flavour, flavour See I dey scatter their brain Say I dey burst their brain Say when I enter the place Say I got flavour, flavour See I dey giving them flavour, flavour See I dey scatter the place See I dey mash up the place Say I dey burst their brain [Chorus: Wizkid, Wizkid and Maleek Berry] See, I got one life to live So I go rock am, I go live am on the low, oh-oh (Ah) Moving every day, I no dey slow, oh-oh Killing the game 20 years we no dey go, oh-oh One life to live I get plenty gbedu and plenty dough, oh-oh Starboy, we no dey slow, oh-oh Killing the game every day, we no dey go, oh-oh [Bridge: Wizkid] Ika poju ninu omo araye So when I hustle, I dey keep am on the low, oh When you chop, don't let anybody know, oh 'Cause no be everybody happy for your show, oh Ika poju ninu omo araye So when I hustle, I dey keep am on the low-oh When you chop, don't let everybody know, oh 'Cause no be everybody happy for your show, oh [Hook: Wizkid] My music giving them flavour, flavour See I gat the flavour, flavour See I dey scatter their brain Say I dey burst their brain Say when I enter the place Say I got flavour, flavour See I dey giving them flavour, flavour See I dey scatter the place See I dey mash up the place Say I dey burst their brain [Chorus: Wizkid, Wizkid and Maleek Berry] See, I got one life to live So I go rock am, I go live am on the low, oh-oh (Ah) Moving every day, I no dey slow, oh-oh Killing the game 20 years we no dey go, oh-oh One life to live I get plenty gbedu and plenty dough, oh-oh Starboy, we no dey slow, oh-oh Killing the game every day, we no dey go, oh-oh

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Maleek Berry
  • Wizkid