Pablo Alakori

Album cover art for "Pablo Alakori" by Adekunle Gold

Adekunle Gold - Pop

Pablo Alakori

3 Plays

Duration: 3:34

View ArtistView Album

Lyrics

PALO ALAKORI Dem no born me with silver spoon My beginning rough o chale I no enjoy my life other children at all I grow myself I hustle taya Person why get ambition no dey wait for manner Wuru wuru to the answer (Wuru wuru to the answer) Mago mango no be the way Wayo no be the answer Stop wasting your time No play with your future All man for hin sef o No shortcut o abeg Abeg You siddon for house Dey beg beg for money Pablo alakori padi jawo fine bara No dey rush Somethings dey take time To be a man my brother ko easy Wuru wuru to the answer (Wuru wuru to the answer) Mago mango no be the way Wayo no be the answer Stop wasting your time No play with your future All man for hin sef o No shortcut o abeg Abeg Ireje osi nu foto (Take a photo as you are) Oun o se lomagba (And that's what you get) You no do anything But you want to hammer I'm sorry for you I'm sorry for you my brother No play yourself Time dey run o Away Wuru wuru to the answer (Wuru wuru to the answer) Mago mango no be the way Wayo no be the answer Stop wasting your time No play with your future All man for hin sef o No shortcut o abeg Abeg

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Adekunle Gold