Not My Problem

Lyrics
[Intro] Not my problem Na your problem [Verse 1] Se I no dey satisfy you 24/7 I dey ride, I don tey wey beside you Baby, no make I remind you Sey my love is the sweetest, nah, you can't deny, boo Na you say AG baby o, I go carry your baby Ah, ah No be one of your word oh I dey true, you dey parọ o You dey play with my mind o [Pre-Chorus] Dey turning my head like merry-go-round o Dey go back and forth o Say I am the one, but you choosing yourself o Wahala o Today you wan stay, tomorrow you wan go No get control, my heart breaks slow Baby, I no beg if you wan go [Chorus] 'Cause it's not my problem I no go wait for you to see I'm not your option I no wan hear story see it's your problem I no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it's your problem, your problеm, oh, oh [Verse 2] Girls plenty, plenty Why you come dеy play like say I be your ọbọlọ o? Eye don detty, detty Wetin you dey do me onyi mi l'ọpọ lọ o I no blame you no be your fault o Na me go find love o instead money See, one tear drop I no dey owe you Baby, if you leave me onto the next now, now [Pre-Chorus] You dey play with my mind o Dey turning my head like merry-go-round o You dey go back and forth o Say I am the one but you choosing yourself o Wahala o Today you wan stay, tomorrow you wan go No get control, my heart breaks slow Baby, I no beg you if you wan go [Chorus] 'Cause it's not my problem I no go wait for you to see I'm not your option I no wan hear story see it's your problem I no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it's your problem, your problem Not my problem I no go wait for you to see I'm not your option I no wan hear story se it's your problem I no go hold you down, if you show me doubt na your problem Ọmọ it's your problem, your problem, oh, oh
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- Adekunle Gold
- Shae Jacobs
- Lola Rae
- Sonzi