Don’t Be A Baby

Album cover art for "Don’t Be A Baby" by Adekunle Gold

Adekunle Gold - Pop, Nigeria

Don’t Be A Baby

2 Plays

Duration: 2:28

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] (It's Kel-P vibes) [Chorus] Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah money, don't be a baby Out in Miami don't be a baby [Verse 1] No cannabis but mo jogor Pon di replay, play my tune make we turn up (Gaddem) No go dey doubt like Thomas I be the lead when I move you follow Sho mo pe mo ni fe re o I no dey see tele o (Ooh) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody never, never, never worry me [Pre-Chorus] Olopa le mi, le mi, wetin I do? 'Cause I pull up in a Benz Wọn ni o n she yahoo Ọmọ jẹ jẹ I no dey do ashawo And I no be one of them wey dey do ojoro Ten over ten like sweet asaro And nobody badder, badder, badder (Janmo) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me, eh [Chorus] Whine for your money don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah Daddy don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah Daddy don't be a baby Out in Miami don't be a baby [Verse 2] O jabo Kofo Ehn ehn o Se jeje no rush Ehn ehn o Tempted to touch Ehn ehn o Shey I dey enter ya eye I go give you some Yawa go burst Ehn ehn o Kelemute kelemute Ehn ehn o Yekeleba Ye Make you go check my record I no dey do wayo [Pre-Chorus] Olopa le mi, le mi, wetin I do? 'Cause I pull up in a Benz Won ni o she yahoo Omo jeje I no dey do ashawo And I no be one of them wey dey do ojoro Ten over ten like sweet asaro And nobody badder badder (Janmo) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me [Chorus] Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Out in Miami don't be a baby

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • Adekunle Gold
  • Kel-P