Ye

Lyrics
[Intro] (Oh baby, your body so fine) Yeah Ma nigga die for nothing, uh Ma nigga die for nothing, uh Die for nothing, uh Ma nigga, that's enough, uh Ma nigga, that's the body, uh Ma nigga [Refrain] Oluwaburna, ehn-ehn Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh Ye, ehn-ehn, Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye oh, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh Ye, ehn-ehn, Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh [Verse 1] This one na gbedu wey dey ja pata Me, I no get time, I dey da pada Dada cover my face, calling me Lagbaja, oh Biggie man, wey no dey wear agbada, ahn-ahn [Chorus] Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or the Bentley? The gyaldem riding with me I no fit die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or the Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing [Verse 2] Ahn-ahn Make you know say anything wey you do, dem must commentate (I can't come and kill myself) So, anything wey I dey do, I dey try to dey do am my way, ayy (I can't come and kill myself) Plenty, plenty, plenty suffer wey we face Just to make sure money dey [Pre-Chorus] But my people dem go say I no wan kpai, I no wan die I no wan kpeme, I wan enjoy I wan chop life, I wan buy motor I wan build house, I still wan turn up [Chorus] Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or the Bentley? The gyaldem riding with me I no fit die for nothing My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or the Bentley? The gyaldem riding with me I no fit— [Verse 3] Different things dem happening Schemes and packaging In ah one night, four shows, I'm juggling Flow like the ocean, my boat I'm paddling Shout out Shina Peller, that's my bro, my family Frozen chains When it comes to money, I dey concentrate Make I tell you straight, you are not my mate If you be commissioner, I be head of state [Pre-Chorus] But my people dem go say I no wan kpai, I no wan die I no wan kpeme, I want enjoy I wan chop life, I wan buy motor I wan build house, I still wan turn up [Chorus] Tell me, tell me My nigga, what's it gon' be? G-Wagon or the Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing My nigga what's it gon' be? G-Wagon or the Bentley? The gyaldem riding with me I no fit, die for nothing [Refrain] Oluwaburna Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh Ye, ehn-ehn, Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye oh, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh Ye, ehn-ehn, Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh Ye, ehn-ehn, Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye oh, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh Ye, ehn-ehn, Ye, Ye, Ye oh Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye, Ye oh [Outro] Oh baby, your body so fine Girl, your body so fine Oh baby, your body so fine Girl, your body so fine