Fine Fine Love

Album cover art for "Fine Fine Love" by J Martins

J Martins - Pop

Fine Fine Love

0 Plays

Duration: 3:17

View ArtistView Album

Lyrics

[Intro] Let's go Ay, asu mu gi n'aka Abia, chai, asu mu gi n'aka Ay, ay, asim muna gige ebi o J. Martins Chai, ay, listen up say See [Chorus] Baby-y-y-y, make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love, eh-eh Baby-y-y-y, make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love, eh-eh [Verse 1] Lollipopo oh My sugar sisi eh You look so kinky tonight My sweetie potato See, ifunanya baby oh oh My loving Diana My love is here to stay, African lady [Pre-Chorus] Oh my, plenty plenty desire E dey light my fire And I no go tire for you eh Oh my, plenty plenty desire E dey light my fire And I no go tire for you hey my sisi o [Chorus] Baby-y-y-y, make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love, eh-eh Baby-y-y-y, make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love, eh-eh [Verse 2] Baby I like your style E dey sweet me as you dey smile See the way wey you dey shine, chai, no bad eh o E go good ewe, make we go see papa mama Blessing go dey flow chai, we go just dey go eh [Pre-Chorus] Plenty plenty desire E dey light my fire And I no go tire for you eh Oh my, plenty plenty desire E dey light my fire And I no go tire for you hey my sisi o [Chorus] Baby make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love eh Baby make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love eh [Pre-Chorus] Eh Plenty plenty desire E dey light my fire And I no go tire for you eh Oh my, plenty plenty desire E dey light my fire And I no go tire for you hey my sisi o [Chorus] Baby-y-y-y, make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love, eh-eh Baby-y-y-y, make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love, eh-eh Baby-y-y-y, make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love, eh-eh Baby-y-y-y, make you give me your fine fine love eh Your sweetie sweetie love, eh-eh [Outro] Ay, asu mu gi n'aka Abia, chai, asu mu gi n'aka Ay, ay, asim muna gige ebi o J. Martins

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • J Martins