No Sleeping

Album cover art for "No Sleeping" by 1da Banton & Zlatan

1da Banton & Zlatan - Pop, Afrobeats

No Sleeping

0 Plays

Duration: 2:46

View Album

Lyrics

[Intro: Zlatan & 1da Banton] Ibile Kapaichumarimarichupaco Ayii Casablanca the catamatofia [Verse 1: 1da Banton] You see this life I dey live I dey try to dey jaiye lo O da na In everything wey I do I dey try satisfy my soul O da na Hennessy for my cup DJ, play me the gongo aso O da na Call your girls and your guys All of them, omo tell dem say aye Po O da na [Chorus: 1da Banton] Because no sleeping tonight Shayo dey my cup o If I tell you what's up I can't kill myself I say no sleeping tonight Shayo dey my cup o Make I tell you what's up I can't kill myself [Verse 2: Zlatan] Koronbe Suffer no taya you abi abi Garri never do you abi You don see poor man wey get padi You go pray make your life be like that abi Mo shashe gba egun gba gbalabi Na rich man dey gеt padi Won sare wa mo o ri ibi da won si Gbenusi ni won e fun won loti si You wan makе dem call ballers Make dem dey call your name How many shayo you fit buy? charlie make we use your name Je ka ma tikatika gbadun the party All of my padi won ni Owo jatijati You go fresh You go confirm say money dey Lagos You go enjoy [Chorus: 1da Banton] Because no sleeping tonight Shayo dey my cup o If I tell you what's up I can't kill myself I say no sleeping tonight Shayo dey my cup o Make I tell you what's up I can't kill myself [Outro: 1da Banton] It's STG Original 1da Banton dey here

Rate this song

Rate this song

0/5.0 - 0 Ratings

5
0.0% (0)
4
0.0% (0)
3
0.0% (0)
2
0.0% (0)
1
0.0% (0)

Loading comments...

Credits

Writers
  • 1da Banton
  • Zlatan